Make We reason Optimism - Chain Metrics & Future
MP3•Źródło odcinka
Manage episode 364139006 series 3405728
Treść dostarczona przez Pidgin Parlour. Cała zawartość podcastów, w tym odcinki, grafika i opisy podcastów, jest przesyłana i udostępniana bezpośrednio przez Pidgin Parlour lub jego partnera na platformie podcastów. Jeśli uważasz, że ktoś wykorzystuje Twoje dzieło chronione prawem autorskim bez Twojej zgody, możesz postępować zgodnie z procedurą opisaną tutaj https://pl.player.fm/legal.
If una don dey follow our podcast on top the optimism ecosystem I know say today gist go sweet una for body as many pipo don ask us say how we fit know if this Optimism wey you dey talk na beta project wey I fit shook my mouth. Na dis question we wan ansa dis week for pidgin palour as Crossvic and Bintuparis take break down the metrics on top Optimism blockchain. For dis episode, you go learn:
…
continue reading
- The on-chain metrics wey you suppose know about Optimism
- Wetin be this Bedrock laucnch wey Optimism dey plan and how im take concern you.
- How dem wan take OP stack re-arrange the future of Layer2 solutions
- You go also get little gist about Dia Retroactive public good funding.
53 odcinków